Bobrisky

 

 

Advertisements

Controversial crossdresser, Idris Okuneye better known as Bobrisky have been accused of claiming someone else’s house which he flaunted on social media.

Recall that the much anticipated housewarming of the male barbie was called because off by Bob because someone stole his aso ebi outfit by printing them in large quantities and however promised to reveal a new date.

Advertisements

Read Also: Crossdresser Bobrisky Hints On Another Surgery 

However, a popular blogger has revealed that the house Bobrisky flaunted belongs to a friend of Delta state politician, Kelvin Olu also known as Ktsele.

Dear Idris ……. you wan use Blessing Onye Eze pattern 🤦‍♀️🤦‍♀️🤦‍♀️🤦‍♀️🤦‍♀️ that one just Dey bark all these while😂😂😂as her matter don cast, she promised to bring down ig on 25th of December , we nor see anything, baby daddy Shenck am😂😂😂

Advertisements

it’s on nstagram wey you go see people wey Dey pay house rent Dey do house warming 😂😂😂😂😂😂 The 400 million house Na ktsele friend get am, that one Dey hide for Efcc, make all of una do werey for their if una yansh no go open make Efcc come after am, if una know wetin food for una just use that cloth wey you sell to people for house warming, do another baiday ooo(Birthday) if not if una do any fake house warming to tension people Na Ogun go kee una,LIVE YOUR TRUTH, STOP OPPRESSING AND MISLEADING THE NEW GENERATION, pay your rent in peace no Dey do Audio house warming and most importantly remember to pay all your debt and try Dey give Baba otun ( your dad)enough money make him take enjoy him old age . Dear King ans Queens, you are doing well, you be Boss, no let anybody pressure your life, I come in peace”

See post below:

After Failed Housewarming Party, Bobrisky Accused Of Flaunting Fake House

Advertisements

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.