Comedian Mr Jollof Calls Out Zinoleesky Over N5M Debt

 

Advertisements

 

 

Advertisements

Nigerian comedian, Freedom Okpetoritse Atsepoyi popularly known as Mr Jollof has called out Nigerian singer, Oniyide Azeez aka Zinoleesky for breaching a contract.

Taking to his Twitter page, the funnyman shared a video of himself where he revealed that he paid a whooping N5M to the singer to perform at an event but refused to perform.

Advertisements

Read Also: Harrysong Reacts To Soso Soberekon’s N500M Lawsuit

According to Mr Jollof, the singer only graced the event with his presence and nothing more.

He said:

“Anything wey you carry for back Zinoleesky ennh just stop amYou dey hear me? Anything wey you dey believe say na my 5 million you wan carry go. Abi you never check my record you never check my name for Google.

“This Zino you never check am them never tell you who be Jollof? Abi because I quiet for one year Una feel say that coat I loss am . Just talk as e wan be…I go* you for ground nothing go sup. No be say you go kon dey talk, nothing go supSome say ennh shebi Una sign agreement, I don’t need to sign agreement, my money dey their account , simple and short. Abi any picture show say you hold mic?

Advertisements

“I no say make you ….I even see say I even dey hear say é be like say you hold something wey be like weed I no even know how the bouncer take allow you enter there sef, but I no wan believe say the substance wey dey inside na weed. You wan smoke weed and casmigua as you small. No just try…as I dey tell you so no just try me. Hmm…mtcheeew…nobody gimme money o! “Yes, Na my money, so all that one wey…I fit dash you the money. If na say you get sense ennh you for send me message quick.

“Everybody just dey act professional you small Zinoleesky first wetin be your degree for school ? You no even know me sef. You just call me …you no ask for the organizer of the event.

Advertisements

“You just dey pump…dey pump, you know wetin e be to count five million give you? You never even sing your …firstFor your mind you don come finish. Who know you?

“You think say you be star? Them know me pass you. Everybody wey come there na me o, you think say na because of you?If I wan do concert I go go call Burna boy or Wizkid. Everybody wey come Arrow park.

 

Advertisements

Leave a Reply

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.